Monday, March 2, 2009

March : MONTH OF MARCHING FORWARD!


This is a month of faith, a month where you will step out, obey God and have a net breaking,boat sinking testimony like Peter the Apostle in Luke 5 : 4 -7. You will laugh as you testify!
Enjoy this joke sent by a sister and a friend! Its written in the Nigerian local pidgin English, but its so funny, i had to share! lol



He who fights and runs away .... Na fear catch am

Pikin wey no sabi em mama boyfriend... Dey call am brother
A rolling stone no just dey roll... Na person push am.

He who lives in a glass house……. Na im pepe rest

A stitch in time........ dey prevent further tear tear.

Birds of the same feather...na the same mama born dem.

One good turn......... na correct power steering be that.

A bird in hand........ wetin e wan be again if no be barbeque.

Half bread………. is better than buns/ puff puff.

D journey of a thousand miles……. Ol’boy e beta make u carry your car go o or enter aeroplane

He who laughs last........ na mumu. Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh?

The patient dog........ Na hunger go kill am.

All work and no play……Na Banker be dat

All play and no work…… Abeg na real life be dat. After all i see as u dey always happy wen dem declare holidays!!!


NB - if you need me to explain this joke to you, because you do not understand our local Nigerian pidgin english.. pls leave a comment! lol

No comments:

Post a Comment